Amin (Lyrics) Tim Godfrey
- Get link
- X
- Other Apps
Amin (Lyrics) Tim Godfrey
Mp4 YouTube Video
Tim Godfrey - Amin Lyrics
Billionaire empire laga laga is okay yes indeed all of it SMJ wawabeat say amen Tim Godfrey wawa
Say amen Tim Godfrey aka Luganli say amen
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen eh eh eh amen amen
Last year I bin no get money atall o
Everybody wey know me bin say I dey dull o
I wake up and drop my new music now everybody just dey shaki body
They know that I make music that's why everyday I chop money
Everything I do papa God na your grace o
Your everlasting favour dey help me run my race o
Boys and girls dey whine na na whine na na
Mama papa dem dey whine na na whine na na
I'm a blessing to my mama my mama
I get two hundred million right na na right na na eh eh
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
If dem say you no go make am my guy you tell dem ajiribo
If dem say you no go hammar my guy you hala egerege
Dis year dis year everything workout for good
Omo you know wonda wetin dem do na so so proof you go dey groove say
Dis year dis year you go chop anybody wey try dis
Dis year amen amen amen
Awa kole mo le ami o
A ma bimo le mo ami o
We go go we go come ami o
Everybody help me say amen
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
Awa kole mo le ami o
A ma bimo le mo ami o
We go go we go come ami o
Everybody help me say amen
Your life e go better o amen eh amen
Family go better o amen ah amen
Everything go better o amen e go better o amen
E go better o amen amen amen amen amen
Elele dikeke keke dikeke
Tim Godfrey kedikeke
SMJ nana nana laga laga
Lyrics of Amin by Tim Godfrey
About Amin
Gospel singer from Africa Tim Godfrey blesses us with a new powerful song, delivers to honour the name of God for His faithfulness.
Since God is bigger than our problems, then we need to adore him and give all glory to him.
The song is available for downloads on all digital platforms
This is the currently trending song of Tim Godfrey. It is a song that talks about how great God is, and declares His Majesty, perfectly delivered by Tim Godfrey.You might also like;
Tags,
Tim Godfrey Amin Lyrics, Tim Godfrey, Amin mp4 download
- Get link
- X
- Other Apps
Comments
Post a Comment